@Chude_ND1 Fact is, “ Christians can’t do this in Nigeria’. even fellow Christians won’t agree.. this only shows how we respect Muslims, but you guys see it as hate..
@Chude_ND1 So this thing is right Abi.. Nigerians dey tire me.. when christians/catholic dey do Christ the king.. u dey see dem block road? People must be there to regulate it because you can’t put others in distress because of your religion…
@dammiedammie35 The girl is not at fault oga… dispatch rider dey trek? Why him no start that bike wey him go still start, ride am go meet her… u drive park opposite.. u don see say no be my gate you park.. u go start your bike come my gate..
The service she paid for is “door to door delivery
@Mosco1227@badboyozzy When e burst for ur side no call am o, everybody hate am but na him name them still dey call when e burst… before dem go call hospital, 911, government, security agencies, them go first call VDM, but una dey call am crase person.. okay
@instablog9ja U no sabi use the app, na why. Close mouth.. wetin dey Snapchat wey no dey Instagram and Facebook😏.. Snapchat beat both cus of other privacy features when it comes to direct messages and story post.. make person teach you the app before you conclude.. ignorance na disease
@yabaleftonline Una just dey play, chike go choose him wife soon, nd e no go be her, next man wey dey fit come for her already know say she go cheat on am, so him dey go for her with another intention.. u think say if she tell chike say mk dem marry, chike go gree? Mk u come cheat on am too..