They sent #100,000 to me yesterday from moneipoint around 9:53 pm and am yet to see the money in my account up till now , pls help rectify it , my WEMA BANK account number is 0252172335 , Babalola Mustapha Babatunde
@wemabank
@biggieeasterner So he should go and join Chelsea or Manchester united abi , when last did dey won a trophy and with der squad will dey win any trophy π I. The next 2h3 years like arsenal
@BashirAhmaad It is rigged BCOS u scored 16 votes , can you pls hear urself ,oga go sit down jooooooor , MR 16 VOTES ππ€£π€£ππππππ π
@_BarnyO I carry one girl go house , we had nice tym and she said I don't last long enough, after spending close to 30mins and the next she recommend this for me , I ask her to go and after leaving I block her number, the person wey go die of terminal illness she dey look 4 , nonsense
@davido If am @BashirAhmaad ,I will just go and prostrate to @davido ,na one stone I throw na rock you throw back , @davido this is too much now but next tym he will learn to mind is business , the mouth wey dey chop from lies can never speak the truth shame on you @BashirAhmaad
@PoojaMedia Dey are not serious , how did dey get to the market if not with the assistance of the govt workers who are not deligent with der work , even foreign fake drinks and drugs are plenty in our market ,I pray dey achieve der aim sha