@youngceoelonfat Guy na truth I Dey use mtn and I did that 18k sub sometimes I use it for 4 days,I have been doing since it was 12 way back 2019 till date…mtn network now is a scam their data no longer last
@parcelloo@EmzyGadgets Okay but you nor fit use ur business account talk this thing?
You think say na so dem Dey do business,you just foolish like ur Oga