@FrankEra_ We sign players problem we nor sign problem 😭. I nor know wetin be our problem this Man utd fans.
Na hurry na we hurry sign Antony and Sancho for crazy amount of money. Una complain
Now the club not wan dey hurry dey do business uan go still complain. Nawa ooo