@Ayoelesho Una too dey take unnecessary things serious. They use this "Brazilian" term for every player that dribbles well irrespective of their country coz Brazilians are generally known for skillful football
@LouieDi13 I no even dey reason birthday message from people sef, talk less of gift. If you like no remember sey na my birthday, me sef dey forget my own birthday sometimes