Silver And Gold, I Get, But I No Fit Give You. Me Self They Use Am Guide, But You See Posting And Giving You Big Yansh Girls, Leave Am For Me ππ«΅πΎβ€οΈπΆββοΈ
You go hustle finish as a young man come go marry person wey don scatter her womb with abortion
Then every 12 midnight she go wake you up make una do midnight prayer for fruit of the womb
You go just dey suffer for wetin you no do, visiting hospitals & pastors
BETTER WISE UP O