@deliver_asap@Ubermenschfol@I_Am_Special21 Bruh if you dey reason like dis nah like 2world cup u go miss, naso baba ijesha dey think too but when u reach court dem no go ask u all dis, unless say nah sheriah law..judiciary court care about legality and the legal age is 18 even if she be 17years 11month nah still underage.
@instablog9ja If nah u get 500million buy me 50million car,nah wetin portable dey try talk as a 100m no dey baba aza๐๐you are a loaderr maaan๐
@BellaJemuel I go first carry the money and hide it another nearby location then run away,cause leaving immediately fit cause implications wether now or later if people dey talk say dem see one guy with one bag but at that moment even if dem see you..,dem no fit suspect cause nothing dey hand
People don't have to like you, people don't have to love you, they don't even have to respect you, but when you look in the mirror.. You better love what you see!๐๐