Choose your friends and enemies according to your own status but you no hear.
Now cockroach and ant don dey do zoom meeting on top who go first attack elephant from back π
#chapmensounds@bayzik
Community don cook for Kidd. Baba just dey shalaye from one polling unit to another since yesterday.
Villain wey dey see shege like dis na bingo ππ #BBNaijaAllStars#BBnaija
Na only white money I pity like dis. Baba say dem don make Ilebaye get mileage.
Now he has to cook for every creature on earth to win the show π€£ π€£
#BBNaijaAllStars#bbnaija
If only say money dey check sense before e lap for person side, I swear, this kidd without waya for be destitute for that ajangbadi/ilogbo side aje #bbnaijaAllstars#BBNaija