@Heis_Duke Wizkid tweet many tweets for Seun kuti still add to IG story say him mouth no good immediately VDM start to Dey throw Wizkid Dey insult am Wizkid go inside we no see am online again VDM use 4 days do videos wiz no reply after 3 months wiz reply Burna again ๐
@Hightenson0@GuyMr10 No artist in Nigeria have videos to surpass 100 million views than Davido with 12 videos burna boy 12 videos Davido with you is 93 views now getting another 100 million views making him No.1
@SHELLEYqkwm@DrDanny2030 If Zlatan don throw Wizkid he no go feature him na only Dj tunes be Wizkid close friend and he don throw Davido many times before Davido respond
@OladepoVictor4 Dre talk say na lie and make VDM ask the people wey arrest am wetin him do before they arrest am since yesterday VDM never talk anything about wetin he Dey wait for again
@Oscaronaride@yabaleftonline People don Dey chop davido before internet as at 2012 till 2018 people wey get IG account never plenty reach like this or people wey Dey X no plenty still he Dey relevant so shut up Davido na king
@UnkleAyo Mad man say Davido na thief billionaire go come Dey thief from you poor rat if he no music he go still be billionaire come Dey thief your garri money
@JPAPA887205@Stepheniswicked Which day they released B4 B4 ? Wey go get streams pass jogodo deposit that the song is over 40 million streams in 3 months Jogodo of 10 months still Dey 85 million