@ANAKORMIRACLE2@innofrica@jon_d_doe Na why some men no dey understand their wife, never marry anybody without dating them for atleast a year because you need to understand your wife personality
@jon_d_doe Sometimes those virgins are just looking for who will disvirgin them so they can explore especially this generation. They dont have character or most still have that childish mentality that what i see and experienced with a virgin.
@innofrica@jon_d_doe Bro you mean refferal? Someone gave you a girl and you got married to her… cool for you sha but just so you know in this generation before man go fit give you woman im go first get leverage over her or is very close to her for even her to agree. Either he has dated her before or
@Mazi_Chinonso1 I pity una, one investor don give am update about coin wey im wan create so make im publicize am if you go put your money and e moon comot am immediately(no hold ooh) before them go rugpul you. You go cry tire
@General_Somto Beaches are supposed to be free only if you want to use a service or something but na nigerian i be so I understand what they have done to us. Even basic amenities are luxury for us
@moe4dem Wine is usually preserved not the one you have been opened and shared around the world then when you reach 30 you expect to be age well? Nah you are already a public hole and old😂. Women wey be wine na women wey keep thierself untouched until 30 years
@Aduradara61049 Lol una dey find who una go dey friendzone dey chop im money as im dey try prove and impress🤣 the ones wey never wise gehgeh don spoil work for una. And why say No only to say Yes after persuasion? It either you are not attracted to the person but the thing he uses to persuades
@Hybrid_Ola She cant even be real with herself so we dont expect her to even be real enough to tell herself the truth😂 even to make a comment she gat construct her face
@dammiedammie35 What you say is right but giving people chances like that wont make them stop or change, instead it fuels the stupidity of hitting first…
@jon_d_doe They are not looking for father figure of the child but you dey find love, then later you go back to the father of the child because you sound like you just need an extra helping hand lol😂
@mariolexxx Make una just shuttup with una tribalism, Igbo women are controlling and too dominant and when you meet the bad ones they will destroy your life, even we igbo gat put eye for ground find the good ones but yoruba women no too get problem like that. And they are too money-minded