Wetin Blaqbones actually mean be say if dem see am for road dey hail am, na Seyi Vibes dem de call am. They think Blaq is Seyi.
Now Seyi no fit translate am into simple English, he come here dey crash out💔
Omo, school no be scam oo
Harry Kane going from football’s most famous trophyless player to a Ballon d’Or winner might be the greatest example of why changing employers can improve your life.