@JJExclusive1 Una just too mumu for this X, una go dey do say na una wise pass and una dumb like mad π, police sef dey collect mobile tf, not to talk of thieves
@mrbayoa1 I am among the few lucky guys who have made tons of money from the game and itβs well within my right to brag, understand the term βluckβin this context.