@davido Na mumu dey worry am.......had been you sit tight and think well....you no go dey reason nonsenses.....you forget sey as you jolly naso him too jolly.....abi your orientation different from the one wey him know....my brother ba olorire yo ki tie le de....kuluba be the koko
@dipo_smart If truly you are the real 17,you no go yarnless sey you be real men.....he jolly as you jolly.....scare no one bro....reason up well man.....Kaluba Na in mater most ....no hatred@sherlock