IG : @official_rootz
CEO OF LUKIN GUD,
AN ENTERTAINER
U can place ur order here ad on our IG page/FBK
I am simple and unique.
Very friendly ad accommodating
@FolaLagos Run o and anyone that has told @unusualphyna any secret should better take the next available flight to qatar ad avoid eye contact bcos our queen gt loose mouth🤣..thou I no regrets my votes chai bcos na u deserve am pass but no downgrade anoda person win bcos ur grace plenty
@officialsommy41 Abeg m too nid gifts ad love o...Even dis country no gve us gift ad show us love🤣abeg make everybody rest... Evn biggie dey script some of dis tinx jor🤣my name too na chi rootz but I Neva marry ad born o but I nid love ad gift🤣🤣
@gegeliscious@TheSabiRadio She only mentioned comediennes ad didn't list all d history phyna did by bringing her hubby, children ad dead parents.truth b told na only phyna knw deep tinx abt chichi evn internet wey cari d pix on her birthday no gt full gist lyk d way phyna detailed it..strt no dey run strt
@ManLikeIcey D fact u ad a persn isn't in gud terms doesn't min u shouldn't respect d secret u once shared evn Niaja president dey lie abt age ,how citizens no go lie..all the housemates wey don use deir age drink azul.what is bad is bad..words travels far.u wnt knw hw it feel cos u Neva born
@peaceogor Make @unusualphyna enter labour room ad c if it's easy to cum out alive if not d grace of God talk more of gvn birth ad d child died haba forgetting dat u will b in dat position 2. I b ur fan o bt u no lead gud example to ur fans.evn strt no fit run strt lyk dis #BBNaijaReunion
@crown2608 It's not abt choosing a fighter wisely,I b phyna fan o but e b lyk say chichi 2k silicon brain better pass her own wey b 500h bcos I c no reason y u go opn person secret for national tv regardless d situation. @unusualphyna try apologize to her that is maturity #BBNaijaReunion
@bigenjoyingjoy@crown2608 There is no being dat is good and dere is no being dat is not evil...u enter dat confide space ad c what category u fall in... Don't judge by just wat u c bcos everyone b player
@officialsommy41 Dis one way no last for aus dey gve expression too...I evn asked mysef who b dis gal bcos I no remember ur face and name until I c comment section... Aunty rest
@Ladylu_D Wait!! I'm I d only one seeing yemi not happy 🤣🤣🤣 ..Baba u were a victim of our strategy 🤣🤣player win player...go learn how to play chess🤣🤣🤣. Yemi go to ur side chick ok ...Khosi is done with u...we move🤣🤣🤣🤣. E pain yemi cregx.miracle abeg pepper am o...ur partner won
Congratulations to khosi twala...well deserved baby girl..u brought us real content since day 2...this is just the starting point khosi..mmeli and Jenni o c ur MAMA(KING KHOSI) but y was the final show boring as if I were just a regular eviction show abi Shey na only m? #BBTitans
@Mbalien82871974 I c sum people tweeting "khosi has made history in bb show" ..pls I'm eager to know what history? Bcos I have been seeing dis show since day 1 and I van't seen the history. If u vaf watched bbniaja ,u won't ve posted wat u tweeted but it's fair enough.only Nigerians can relate
In as much as I lov khosi ad I knw this will b a though one on Sunday but pls let's vote harder for kanaga..i don dey gada more iuc abeg make kanaga win o...lets not split votes at all...lets all go stingy for our boy.pls o we no want shalaye becos e no dey full basket #KanagaJnr
@BigBroAfrica E sweet m o...As e dey sweet m ,e dey pain Dem💃💃💃.. Thabang went for Yvonne....I'm so excited o..my gal dey finale o.....Bye thabang...e choke!!!.
Thabang went for Yvonne and so happy o!!!!! ahhhh Shey na only m gt dis joy 💃💃 Yvonne ad kanaga Jr in d finale o....juicy and Olivia baby..our gal enter finale o....only niaja gal in d finale #BBTaitans