@OlawaleOlanir12 Our pastor said the house is good.
The way Una dey carry Alfa and pastor for head ehn, your pastor na agent?
Agent seff na lie he go lie.
@Daygenius I feel you think "sexual harassment" and "false sexual harassment Accusation" as a crime shouldn't be on the same level.
You dey reason like those girls wey dey like accuse any guy of rape cause they feel false rape accusation should be nothing.