Once e don dey be me like say I wan dey depressed, I go just enter my imagination world go live life.
That place I guide scatter. I get mansion, get 3 private jet, cars na water, i dey live life happily with my virgin wife, two boys and no girl.
Before you no it, sleep don carry me. I go wake up healthy, sound and fit.
Depression gat nothing on me.
na fraud dey make some youths dey relaxed.
una no sabi problem wey we dey for this country. if say you dey wear corporate go work dey collect 100k per month, you go understand how bad things be
@Fedrickkkkkk Na this period i remember my home economics teacher pass.
E get as things go tough for them then, they go just tell everybod say food practical, make we bring like 2 cups of rice each.