@scally_wacko una go just dey talk rubbish, some dealers dey mix chemical to increase potency, yes, but thereโs no research about scottish strain being poisonous or what not, una suppose don wise pass to dey use all this retard talks farm engagement
@gabzz12345@KaiUzama@Dchelseaboss olodo core, you think he will be able to finish it? abi you didnโt ready where they said if he doesnโt finish it they will beat him which is basically still going to be mass beating, abi na one person go use belt dey flog am?
@Ayanfe_Baddo i like tunde gan, he no even involve for the olodo uprising yarns, egbon no wan do pass himself ๐๐๐this kind people no go even follow you argue the olodo tag self
they need to regulate weed asap, itโs so many contaminants in this current supply of weed to naij, cause weed is unregulated, but even when they regulate it, will the regulatory body in charge be responsible? make God help us
see as clients dey happy for ssi/ssa monthly payment ๐๐๐๐
this americans lazy and useless gan
bill your client today, dem go drop for you tomorrow ๐
private uni useless gan, na lecturers go full SDC, committee wey suppose consist of strictly students and just a few staff to over the SDC affairs, na lecturers dey make the committee. na still those useless lecturers dey take most positions, lmao
@Ewatomiby anybody wey go private uni go don understand this package๐๐๐ dem many gan, just say your papa dey for you, dem go dey do like say dem get one lowk update
any small thing โwe are adultsโ and na when dem wan do rubbish o, you seize airpods finish dey talk say we are adults, but you cannot talk like an adult to the person you seized their airpods, all these nysc cds people ehn, very ridiculous humans