@_ifssss Yayi? The man, the myth, the legend.
So many are in his career field but none comes close. He's an inspiration to all coming up in the field.
He's ultra Dad. Sksksk
E brazy gan. I bin dey throw grenade with my "niggas" after uni, make I see rbs, I bin con dey pack am pass person wey put me on for update sef.
Na him bin dey chat the work, time to pay na so so whining I chop, and I no be men, if I bin wan carry the matter I for tear ACL.