We try again today π―
Wat makes Onana and Maguire had a great outing last night at Old Trafford
If ur time reach lasan e go be like juju so keep trying till it arrives βοΈ
E dey face meπ
Me sef dey use weerey face am π
Tough time don't last only tough people do π―
If any cap u say e easy na jypo the person dey jypo u
π‘π‘
U do party nd rain fall
GOD just give u update be that
D person way organize the party
#NaBadPerson
No diff between the person nd Marlians record βοΈ
#Justice4Mohbad
Abeg make person close the doors of YABA left cuz many of the mad people don escape
Aswear MOHBAD na truly LIGHT walahi cuz as he dey put light for the dark side of the industry he dey also put light for us to see people that av escape treatment for YABA left
#JusticeForMohbad
@ZinoleeskyWorld Na God go punish that ur mouth
Thunder where art thou ???
After u talk for interview say MOHBAD no be ur friend say u know a lot of people that u can't just call people u know ur friend..
Ur mind no go touch ground fuuu