most of the time, you no fit even get meaninful conversation with people make una bump ideas about some certain thinqs cuz dem go wan dey revolve the convo around who dem dey, who dem dan or who dem wan fuck or which person dey fuck who. almost everybody dey move like zombie
u no get money or anythinq meaninful wey you dey do, u dey born pikin full everywhere. dey breed another generation of poverty because say fuck sweet. well I no blame dem sha cuz even the so called content creators most of the so called content dem dey put out na sex related shit

for this wicked economy nai these girls dey go carry belle and dem no know the father π€¦πΎdem go bring those kids inside life begin dey suffer. to fuck dey sweet buh dem no dey ever use their sense cuz their brain dey their yansh