real cus price no suppose hike like that when no be say na up and coming brand it’s literally iyoo cartel owned by jeriq like man took great advantage of nigerians stupidity for trending things 😂
The wey Una dey take accept some kind nonsense for this Nigeria eenh, I wonder maybe nah stupidity or stanship, chain from 100k rise enter 200k, chain wey no get resell value while gold is 185k per gram and u uselesș folks are complaining, omo some of us are blind to our own stupidity..

i doubt sha cus it will be far more expensive in legal dispensaries. unless them cancel scottish completely from the market before we go dey truly free