@TheBeninBlogger Oga abeg let person hear word. na them take dey see una finish so. He no go work before , you no need to set camera .he is need to perform his primary duties no need to praise am ππ
@Teeniiola You dey thief another person hard earn money and you dey say na God bless you .still dey get 101% say you go cash out again. Average Nigerian man mentality. The way una dey worship money na dey cause una downfall for life. Guy go find hand work do.
@TheRatelNation when we go Draw the line to separate ourselves from these old thieves and fools. when time reach either una don kpai or go exile. Nigeria no go contain una
@kindwest This Idiot leaked their plan. Now insecurity dey active for the state and country. Nigerians and Edo people still dey look. This daft suppose dey jail or exile. ππ
@EmirSirdam Stop granting interviews with these old fools and thieves. if Nigerians serious this old tortoise π’ and every other old fools suppose dey exile ππ