@ThejourneyofACL I will say she should break away from him cus she is addicted to having sex with him. She should learn and pray for how to control her sexual desires first before thinking of going into another relationship.
@jon_d_doe From my perspective, It's clear dat she doesn't want to be a married woman yet. I see dat pressure from her parents' side made her stay. Hve a heart to heart talk with her, ask her questions, from her answers you will be able to decide on what to do with her. Patience is needed
Some people dey quarter to witchcraft with the way dem dey behave, when people do you good, why you wan repay dem with evil? Person find you job for him office and na you start dey plot him downfall, person run you transfer, you take eye see him account balance & you plan to rob am! Wahala dey your head o & trouble no dey far from people like this. No bite hand wey help you, in short try no bite any hand at all!