Shawny bills say Stonebwoy no get core fan base I totally disagree with him 100%.the fact s3 Stonebwoy fans ain’t loud here no Dey means say Arrbowy no get core fans Hw3!! Man fit do shows pull up huge crowd u Dey tell me say music lovers.Charlie stonebowy get 100% core fanbase👌
eeii Stonebwoy nor get fanbase.. some of de talk as if dem take mouth wash rinse ur brain or u guys figa say ebi compulsory for every fanbase to be loud on Twitter everyday? .. such a pity 🤦🏽♂️
One day I go just carry myself & family go one village wey dey by the Sea, and has a mountain nearby & just chop life till Trumpet blow! Cos .....