@neo_officialll That is why ONLYFANs will never make sense to me personally. Why I go pay for wetin I fit see free for Porn site. Most of them go dn already post the nudes for twitter sef con still put onlyfans link. Wetin I wan see again abeg?
@chuppe_G@ifwraviel@gustavoinsol Na only advise and motivation full their mouth. Shi shi them no Dey press. No motivation wey woman wan give me wey I nova hear before. E no fit freak me until she debit her sef and credit me.