MKO na professor for him TikTok Community ๐ญ๐ญ๐ญ
But na when him enter twitter dem de remind am say na Dรธdoyo wey graduate from Poly and him no get say ๐คซ๐ญ
I know it hurts to see me winning, but the real tears is coming, make no industry OG or family member come dey beg when time reach, we must follow the law, everyone is a witness๐ค๐พ