@theboyfromojo Omor u dor dull ooo which be will God answer his prayers or nah... Chaii guy u dey really F up ooo. Since u go dey with David na u just dey like who dem dey pressure to post against anything wey concern other fans base. Nor be so bro. Nor because of giveaway spoil things 4 u oo
@theboyfromojo David has fallen off. He's been pressured because he's not doing well like others. Something is biting that dude. But he keeps covering it up and crash out people unprovoked
@richies_brand Dem dey find u since sef... Thank God say u dey come dem go find u beat well. Abeg come ooo. Wiz Wan mak am happen so yes. U are highly welcome bro
@theboyfromojo U go soon crase for this Davido matter this boy.... Only u just dey talk to urself since u go stream with David. Even to defend ur fav na better stress. Oboy try dey calm down. Man u go stress u then David matter. Nor go mental oo bro.
@theboyfromojo Who eeeeh dem go soon beat u nor forget say na area u dey with me and whn dem go knife u. U sef go surprise who did oo. Behave oo u dor dey offend area one kind. Commot mouth for musicians matter just do ur normal update. But no pick sides
@AdebayoObileye @Isrealjuju U be dey mak sense be4 till u start to dey mumu urself... Who born u try because if na me born u with the kind confusion state u dey. I for dor use u exchange ball dey play... U nor worth living. U suppose to be object mak dem use u put for hot something mak ur head for correct
@Ekpah2love @Isrealjuju E nor even rime. U nor Sabi bant my bro. Na hurry dey catch u. Try go chop nor dey mumu urself untop wetin nor concern u. Try enjoy this life, fuck gals. Mak ur mind rest. U dey talk to Davido oga like this if it comes to lifestyle o na two nor reach sef. We do things lowkey here
@NovaOlugbe86587@davido Lol. Wetin wey go mak hunger catch me na be say u dor suppose die be Dat.... I can't be broke like davido... We nor dey ball nor mean say we nor get money. Funds dey... Na low-key life person dey live... Davido na smally for the lifestyle my friend. Sha u nor know u dey talk to
@Elmayana790245@MosesD66916@hypetribeng@MelvPlatnum U dey call person mugu and na u dey show sign of the mumu person. So person nor tour mean say the album na trash abi?? Ur own wey tour so where the album dey for charts. Fool dey call another person fool. U just mumu like ur fav no talent but dey tell people say he's not talented
@DavidoPolice Exactly! Old man being slave to his younger one because of money. It's a shame. The same person wey say mak he leave he wife dor marry and he dey mumu himself up and down. All 30bingo frogs are all dull as juju. Bush of wasted pipes bowing to someone because of giveaway. ๐คข๐คข๐คฎ๐ธ
@Wickedpresh Who be this ONE? Meet up with wetin? Failure or wetin. U dor fuck today sef. If u never fuck try fuck cause na Konji dey do u. Normal person nor dey talk like this. U see failure u dey compare am with greatness. Ur fav hit songs are all written by someone else. Go fuck bby gal
@theboyfromojo U just dey frustrated normally. U go come here rant for david finish then go TikTok dey vibe to Big Wiz song. U can't hide it my nigga. All this u dey do nor really dey ur mind. Na because say e dor buy u to join am so I dey show am back mak e nor be like say u do am bad.
@Yung_savage211 @Isrealjuju Sha u nor know who dey talk sha. Men funds low-key pass ur fav. But we nor dey spill am out. Niggas don't do social media but nigga lifestyle pass wetin ur fav take dey shout up and down. Na why Wiz go forever remain greatest because he has earn every respect. So calm down idiot
@Ekpah2love @Isrealjuju Normally from ur profile I nor say u nor slave normally... Slave to ur fellow black man... So handwork nor dey abi?? Na Jesus David be. U are far from sense my nigga. Na people like o na Tinibu go give rice and money to vote am and u will surely do it because u are hungry