@darex_rowland@Tufab Still even say make dem conspire against the said activist oo!! That one nah wetin? Tufab na big Mugun ๐๐ญ Werey say e no 8 ham,the cancel wey you say make una plan nah wetin? You like ham abi? Touch grass egbon!
@Tufab Any small thing fight the government,nah only ham get platform? Your own platform wetin you dey use ham do? For chocho! No levels!! Fight government fight government! Same government e go fight,una no go support ham ,una go keep mute! Agootuu! Enter house abeg!๐