@Chf_Alani@GodfreyWis44495 That's why you make sure to watch any videos before commenting.
Even the poster and the people commenting came from Facebook. Na Facebook ppl mentality be that.
@instablog9ja humans are the only animals that refuse to be who they are naturally.
Sleep whenever you feel sleepy joor.
na only humans dey use timetable dey live life.
People wey wear βMY MONEY GROWS LIKE GRASSβ T-shirt in 2015 π
Hope una money don become Amazon forest by now? π³π
Abi Tinubu spray Roundup? ππ
@TheToluB U dey call am imaginary upper hand because u no be man na. U know watin men eyes dey see for ur gender hand for letting her know u love her too much.