@vdmempire Person wey dey sing like say hot yam dey hin mouth. Naso Dem dey take give person Grammy,stop what you are smoking or drinking e no good for your system. I just dey pass by.
@UnitedStandMUFC Yes am happier,bcos Martinez will be a short time solution,we are building and we don't aging goal keeper for. We can't compare when we signed Van Der Sar and now