@asher_kine Na only asherkine videos dey make me smile from beginning to ending 😂😂 I been dey fear say that woman no go fit carry much but she shock me
@KvngGenerous Don’t you sound dumb and stupid posting things like this? Even a nursery 1 student post say things like this comparing and apala and ogechi boys. Una Dey make this Twitter irritate me with una dumbness. Jesus
@Wizarab10 You come Twitter to disturb us after you don knack finish. Shey you no fit control your conji. Na why most of una dey carry disease wey una no fit talk about
@Wizarab10 There are many things to change your appearance and give you more confidence for start. Change your dressin to be more manly. Big baggy jeans and big polo. Get some nice tatts if you can. Probably full sleeves tatts if you wnt to be wayward. Go to club often and stay around guys