The infamous ‘Patriot Chain’, went missing during an Independence Day party at St. John’s, Canada, on October 1, 2026.
Investigation is ongoing 😤
If you spot this piece anywhere, take a picture and tag #roguegallery on Instagram.
Some guys fit take risk when e come to sex. Dem get "all die na die" mentality, dem just dey enter any toto without condom. Dem no send, dem no care if dem catch infection. My advice to guys like this: continue. One day you go find that STD wey you dey look for.