@odinaka_99 People and their useless mouth. As he drop the code, he no force you to play am. So look and pass if you no wan play am. Why una no get followers like am make una dey drop code for them? The first 3 don enter and if the game enter, na una go still come here dey shout. f000ls ๐ก
@MCARIZONA5 Sporty to dey wicked. Dem see say this option na money laundry option na. Na why dem don lock am. If dem no co or this option from sporty or begin increase the lines to useless outrageous lines, i go dey play am o. Kai i missed this. I know my self, na like 1k I got take play am.