@delali_nartey3 Abeg I no be consultant…
Previa dier we dey do am plenty fo Ghana chale
…but air travel isn’t advised so you have to understand them a little.
and the painful part be say the animals wey dey defend this nonsense are usually the poorest of the lot o
you go go inside sef na common 100K kraa he no get, but he dey collect coins defend foolishness 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
In the end the ‘Patient’ suffers, and that’s YOU, the Kwasia Foot soldier who’s writing nkwasiasem on Twitter. the people you’re defending will go to US or Europe for care, and you even Korle Bu koraa you can’t afford na UGMC, be there. Sia
Benfica unbeaten no league
Al Hilal unbeaten no league
Arsenal unbeaten no UCL
If you like no allow them taste your obough, Virgin no fit give birth you no be Mary