bomb
dress well
no collect loan
smell nice (even if na oil perfume)
no give poor woman belle
avoid girls wey dey barely chop
avoid girls wey no fit sub themselves
lastly bomb oh, make sure you bomb very well
Iya LOSEYI know how many pikin she born
But Apology accepted Egbon Adugbo
Pls next time donโt do back up artiste to diss me on a song Thank You Zlatan
Stay locked in
Get paid
Do like nothing entered
Come outside
Spend where others are spending
Use your sense in the settings
Go inside
Stay locked in
Find more money
Put your head in the game
A man gets debited everyday
So you have to work everyday.