@beri_grizou U mumu sha so them spose de inside bush de wait dem? I know say our leaders nor de try but don’t be stpd if you work under the rescue team I’m sure before you raise you leg comot for office God go dun come down your own na camera and talk if bandit come now you go piss for body
@BOMA_911@itz_taser No making money for your personal need and status lovie is just one of the benefits that comes with it not like we going heavy on making money cause we want lovie to come to our doorstep
@Esmart26 I nor really get concern with Wathin she de talk ooo cause Yh you should strive to be successful but nor go talk say you one kill your self to get car or duplex at 25 ooo cause as much as money is good responsibility for kpai you … my own na the iPad Y? 🤣🤣
@MrMekzy_ Him nor be food critic again ? Cause he’s not looking it .. you one do full tour for Benue state who send your papa 🤣🤣🤣 all this Nigerian self-proclaimed celebrity ishow speed enter Lagos all of una just start to disgrace una papa 🤣
IF THEY DON’T HAVE WHAT YOU WANT, DON’T LISTEN TO WHAT THEY SAY… Cause there’s no greater waste of time than justifying your actions to people who have a life you don’t want.