People get money oh for this world wey we dey 100m dey like 100naira to don j 400m dey like 400naira to Ochacho oya make una send me me 1 billion naira ๐๐ that's equivalent to 1000naira in billionaires currency.
Assume say na from one poor background davido come from una for respect the man work grind and hustle but as say una see say em people gallant from the start una think say them hand everything give am freely because of em money.
At this rate, when people ask what you do for a living, you might as well say you work for Elon Muskโand your X payout bank statements will prove it.
Elon Muskโs way of doing charity or giving back to the community is through X (formerly Twitter).
But you have to pay small things and do small thing to get paid.