Egbon wey dey motivate me ...don't travel out ,don't go abroad. We goh make am for Naija...I ear say egbon don dey UK.
Wetin pain me pass ,egbon con block b4 inh travel out, make I no motivate am back. ๐ถ
How to succeed in this country.
1. Go to school.
2. Graduate with fine grades.
3. Drop the certificate at home.
4. Hustle like a dropout.
5. Follow who sabi road.