@LFC I wish you guys can read this your scout group are doing nonsense, I don’t know why you guys want to sign Barcola when you can just find a new talented winger and use the money for another thing
@propsMCFC Na the most foolish thing I don see today be this. Shey any Liverpool player fit ever reach Salah legacy nii? The guy don dey carry us since e join Liverpool. I swear, I hate this Liverpool fan base, Ajeh. Na una wey just join us, or those wey run when we dey lose, dey talk non
@Teeniiola Na you fobo jono now. What’s really wrong with this gender sef? They act like they’re the real deal or something. Honestly, most guys life don spoil finish ,if no be for those simps wey dey call themselves men, all this nonsense no go dey happen.
@thescreenlad plenty of assists against Crystal Palace and Chelsea yet that useless Isak keeps wasting chances, and Gakpo himself misses so many before finally scoring one against Chelsea. He needs to stop this nepotistic style of football and let wirtz, isak and Gakpo sit on the bench