@MCgy1p@Joseph374925698 The guy Dey mad
He Dey wyn him papa mate for here since person wey done turn to sportybet agent
The guy game no Dey get too much odd and person Dey use money boost his game na wetting Dey pain me pass
Even if chop this game e no fit cover wetting i done lost
Ogun kill him๐๐
@micheal_je45038@Joseph374925698 Them done pay the guy to Dey drop rubbish game Walahi cos the guy just Dey drop rubbish game since more than 2 weeks and he no Dey like that before oooo
Na people wey believe in him kpaa i pity๐
@Demiladeje@Joseph374925698 Na Ogun go kill your mama for me
Una wey be say if una done chop small small money una go Dey feel Merlin
Ogun kill you join your mama
@ph_thoroughbred@Mstrendset76042@Joseph374925698 Be like you Dey madd
Person go lost this kind money con still play rebet
Make una page owner to accept say he done wash now and take rest for small time to regain him brain