@Sandra64392770@dammiedammie35 Did you even know the event they are going? You just Dey cap rubbish, dem Dey go delta state governor’s son wedding ☹️, Davido no be small o
@ChuksEricE Many people won’t understand, Wetin Davido Dey cook for that place for Apc no be small for that place he travelled too, if Apc has rig that election, he mean ham say he go report to trump that’s why he stay there so that he can takes his moves 😂 Davido sabi politics o🙌
@Paypalvendor_01@isthesz Boss, that time people Dey chop game soft then but now, both young and old don Dey play betting now, and it’s make it hard😂, that time I go carry Chelsea straight win and win it soft, but now you can’t even carry Ronaldo to score, pressure go catch you when 90mins reach 0-0😊