Nigerians no deserve VDM I swear…VDM would be great
The fact someone sat down to edit a video just for the downfall of VDM is crazy
Dem kidnap people for OYO state una no talk anything e reach VDM turn una dey bash ham omo una dey muzz me ooo
I Know Who I Be.
The new era starts here. Song out at midnight.
Watch the “I Know Who I Be” full video premiere on my Youtube tomorrow at 5pm Nigeria / BST and get ready for more news soon. 👀
E go really pain me if hell no dey oo, so many bad things wey people don do me so many bad bad people for this world na hell i dey use hold body ooo say na hell fire dem go go…make hell better dey ooo e go pain me if e no dey o