How can a man (allegedly) k!lls woman, Stays with Her C0rpse for days in Enugu, this girls why can't you just know who you're visiting too what's all this nonsense😭
Some of una dem go send una school you go leave dey find who no dey find you poverty ehh💔
This japaa journey funny dieeee.
When you reach abroad, your spark go fess l'anaa
You go fess dissappear from the radial, during which your peeps go think say maybe you don dey shenk them..... Not knowing pe you are not only fighting for your dear life, and also your spark but you trying to even find your footprints.
Abroad life no be beans.
Walahai
#lifeofimmigrants