@mssandrabenede You just said betray? Same zino wey say mohbad was not his friend?same mohbad wey help that stupid boy when ndlea wetin to burst them for house wey that zino dey cry like small pikin,mohbad was harassed just because say he doesn't want them to carry zino go,you people are fake
@_iamyungboss_ All I see in this saga is that no one is as fake as vdm,nigga has to wait till he fall out with davido before he can post that video of the conversation between lil frosh and zino and the guy said he's fighting for justice
@Cruisewithmee Same zino who said mohbad was not his friend?,mohbad wey cover am when ndlea go burst them for night wey that stupid zino dey cry like small pikin,mohbad was harassed that night because of that snake una dey defend
@Elozino__ If you think say vdm stupid,just have a conversation with his followers you go dey pray to God make none of your children no dey reason like them
Na havertz go later collect work for arteta hands aswear, because I no know if them dey knack each other ni
He go see say havertz no dey play anything and he no go sub am early
@Rankyagain So now you're still not certified in disgracing your family enough? Because I know you're stupid even after the truth is everywhere you no go still delete am