@Easywayunusual@official_shoday@Zlatan_Ibile@Peruzzi You dun sabi am finish that boy hate when someone is been praised and celebrated by the world especially if they keep praising someone or trying to promote someone he go vex go put mouth ๐๐๐ later he go say na that person kpai mohbad say this evidence wey he carry eh
@thammaeus@dammiedammie35 Ona forget say chief priest been Dey that party wey moh attend last for ikorodu Vdm say make chief priest come explain o๐๐๐
@TcheadyG@Davidomillitant Mumu no go work Vdm has already made it through your useless brain ๐ง while you keep cleaning gutter just the cry for me you go regret your life no worry๐ถ๏ธ๐ถ๏ธ