What is so special about your country that’s attracting the interest of the CIA or the U.S government, if you like?
Well, here’s your answer. This is perhaps the most simplified explanation. Even someone in kindergarten should understand it, after watching this video.
@itssophlex Wetin sweet me pass be say most current Chelsea fans we know is doing content. He go hard to switch club, na now una go know how hard it looks like to be loyal to a particular club. Some Arsenal fans even kpai during their hard time o. Just take it easy dear and lower ur aim
@ariyiB Yaya Toure better pass Rodri Ajeh. Na because say the guy na African o. We wey watch yaya for city only go understand. As an Arsenal fans then, yaya na beast oo.
@ariyiB Ariyibi, most of us wey be messi fans and football fans no know wetin God do for us, if na only Ronaldo we get for this era, wetin Ronaldo go carry our see eh. God purposely use messi to bring down Ronaldo ego.