@Damigold2222 Una go just carry phone dey type shit for this app, Do o blame you? Na because say na free use na wetin cause am if to say you dey pay per tweet all this rubbish no fit happen
@bettyoffaraway Nne i support you on this one, these people no just get common sense and once they don get this blue tick they go think say them be Cele
@Uchechukwu_Jeny Both Eni and Ope are senseless human beings. Do you think someone being smart is by school? If itโs by school he wouldnโt have made that senseless speech