@SSE_NGA How DSTV @DStvNg go Dey collect money from Nigerians and you no fit show show Nigeria games, but I’m seeing Senegal on my screen. Are we a joke to you or what??? #RUSNGA
@officialnairam1 The one wey Dey pain me pass, na Zino star wey dem wan kill. Omolomo, una really wan kill that talent.
We all have people we don’t roll with.
We all have colleagues we don’t fuck with.
Zino’s wasn’t different.
Anyways.
Let love lead.
#justiceformohbad