Happening in Suleja: Massive crowds trooped out to welcome Peter Obi in Suleja, Niger State.
Streets love Obi, market people love Obi and Nigerians love Obi.
Nigeria Will Be OK✌️
I remember my 2001 days, I don't have anything to eat so I went to a friends place and I saw half spaghetti I took it home and ate it raw with pure water😂
Even if you give babe N5m because of how she package, she go still dey jealous the one you wan give N200k because na herself she know. She no sabi wetin the other one fit pedri for room. No matter how much a woman brags about her pussy, curve or beauty, she is threatened by another woman. If she like make she be bank manager earning 9 figures and the other babe is a 300 level student. Sexual performance or attraction has nothing to do with status.
It's just like how your mind go cut if dem knack our babe. Na yourself you know, you no know wetin the other guy dey use am do for room