@MauriceMcBig@Ugoking@adeyanjudeji I don check your profile and I can see your older than me, and I don know your type you just dey upgrade level
You be like those uncle wey dey register people for jamb lesson and tutor them on school wey dem go choose
But believe me you no reach walahi
@eja_julius@Ugoking@adeyanjudeji I no support anybody, I know say you go dey among people that wanted Buhari that year(say baba)
Na another one una wan start like this
Just make sure you survive na my advice for you
@Kanmmie_Of_Lala @kayomessi1000 @oou_prime @oou_parrot_ @tundekay_ I swear to God na dick. Ok why you no fat come from house??
Na when you con enter ooo you con big like this
Well we no be mumu ooo. Everybody know say na dick